Una dey welcome

As I dey welcome una come my blog which e name na football in pidgin. For here I go dey yan una anything you wan hear on top football for Pidgin English. My name na Anidebe Peter Chisom. I know say almost everybody like sport even if say no be football we sha like one maybe na basketball or tennis but I talk say make I just bring latest talku talku for football.Una dey welcome once again make sure say una always comment for the story we I dey bring come. I go see una later for now make I go bring more story for una.

Related Posts:

  • Ibrahim Said: I better pass VirgilFormer Egyptian and Everton defender Ibrahim Said don go tokbwetin pass he mouth. He tok say he better pass Virgil Can Djik. Can Djik wey be Dutch man don help hold Liverpool since he join from Southampton for 2018 Jan. … Read More
  • Arteta wan extend David Luiz contractArsenal manager wey be Mikel Arteta wan extend contract with Brazilian player David Luiz.David Luiz commot Chelsea go Arsenal on top a one year contact instead of the usual two year deal wey many players dey sign. Luiz manage… Read More
  • Aguero go miss Epl matches wey remainKun Aguero the EPL matches wey remain because say he don wound for knee. Na so man city carry am go spain on Tuesday go meet Dr. Ramon Cugat wey dem dey call Messi of medicine, na this man been epp Guardiola the time wey he g… Read More
  • How Klopp take meet Guardiola levelJurgen Nurbet Klopp Tok say man city coach still dey number 1 for managers wey dey football and dem don dey the same level. As Liverpool dey go Etihad on Thursday Manchester City line up dey welcome dem with applause and show… Read More
  • Ferdinand:na Ndidi cause amNdidi wey dey play international match for Nigeria been dey at fault for the goal wey Ross Barkley score for king power stadium. Rio Ferdinand wey be former Manchester United defender dey vex for Ndidi say na he bad defence c… Read More

10 comments:

Football Tori said...

Nice post

Tyrone said...

Interesting

Unknown said...

Man I dey very impressed with this your idea. You suppose know say Capitano geh your back anytime any day.

Football Tori said...

Thanks bro

Unknown said...

My boy is going places💪

Unknown said...

The story sweet ooo
I no sabi pigin buh u know say this story enter well wella

Football Tori said...

Thanks u for your support

Unknown said...

Sosoliso keep up
AKA mm pa made

Unknown said...

It's mm pa madu
I meant ohh

Unknown said...

Nice post bro

Shey make ole give ighalo more time for man utd

  As man utd dey don far win match since den resume from Coronavirus break, Manchester United forward don dey strong but dem no win against ...