After the match do finish the 33 years old Brazilian wey be David Luiz been follow media tok say na him cause am na why City been trash dem . He tok say he suppose block Kevin wella make e no reach Sterling wey he use do goal opener to kon make matter worse he go foul Mharez for inside box na wetin Kno make refree give am red card. Abeg my pipo if na you be Arteta wetin u go do. As for me he go do frog jump reach house 😂
Home »
Premier League
» David Luiz: Na me cause am
David Luiz: Na me cause am
I no know as Arteta take settle matter for dressing room but I know say wahala go don bust for there after Manchester City been use better koboko flog Arsenal 3 - 0 last night.
Shey make ole give ighalo more time for man utd
As man utd dey don far win match since den resume from Coronavirus break, Manchester United forward don dey strong but dem no win against ...
0 comments:
Post a Comment