Angel Gomes go do deliverance for TB Joshua hand

Angel na Manchester United player wey don play for England u17 national team wey e be capitano for there sef. For that video Gomes be dey 16 years he tok say injuries dey disturb am too much but as of now Angel Gomes never come outside tok anything wey concern the video wey still dey allow plenty gbege(commotion) for social media

0 comments:

Shey make ole give ighalo more time for man utd

  As man utd dey don far win match since den resume from Coronavirus break, Manchester United forward don dey strong but dem no win against ...