Home »
Premier League
» Arsenal yansh don open
Arsenal yansh don open
Arsenal wey be big team don dey use style dey come down. They no fit follow big team dey drag again . Na so dem commo Leno on top stretcher because say he get knee problem yesterday and Granite Xhaka against man city. To add salt on top the injury some of their players like David Luiz even Auba don dey use body dey tell dem say this season no be dem get am say. The two games wey dey play against Man City wey dem collect three zero and against Brighton wey relegation dey call their name follow beat arsenal two goals to one. All this results dey show say Arsenal don dey go down. Wetin you think be their problem pls no forget to go the comment section 👍 drop ur opinion.
Shey make ole give ighalo more time for man utd
As man utd dey don far win match since den resume from Coronavirus break, Manchester United forward don dey strong but dem no win against ...
0 comments:
Post a Comment