Home »
Premier League
» Tottenham offer contract to Pochettino jnr
Tottenham offer contract to Pochettino jnr
Tottenham don offer new contract give Maurizio Pochettino son of former head coach Mauricio Pochettino. Maurizio been join Tottenham academy for 2017 the time wey he dey 19 years when he papa still dey in charge but he never make he first appearance for the club. Tottenham drop list of players wey den go keep but Maurizio name dey there even though he papa don commot the team.
Related Posts:
Top 4 wan use style sure for ChelseaChelsea been follow Aston Villa play 2 - 1 for Villa Park and na wetin dem play for Stamford Bridge. Christian Pulisic (captain america) carry Chelsea commot for danger as Aston villa dey lead dem dat time. Na so Pulisic been… Read More
Barce no dey sell FatiAs we take know say for weeks Manchester United dey try buy Ansu Fati but Barcelona tok say dem no go fit sell am.Barca sport director wey him babe nah Xavier Viljoana talk say dem no go use players from academy to dey make m… Read More
Candreva: happy to be backInter Milan defender wey be Antonio Candreva don back training and he dey take photos dey post for San Siro stadium because say dem get match against sampdoria for San Siro.The Italian join Serie A for 2016 as a winger for La… Read More
Leroy Sane dey commot CityLeroy Sane wey be Manchester City winger fit commot for Man City if he see another club deal collect, na wetin we hear from Guardiola.Manchester City don try follow am Tok but he don refuse like up to 3 deals, but Bayern Muni… Read More
Everton suppose win derby.Jaime Carragher tok say Everton suppose win the Merseyside derby wey dem play on Sunday. Everton suppose nak Liverpool with a late goal but the person wey play am kon miss. Carragher follow Sky sport tok say he think say Ever… Read More
Shey make ole give ighalo more time for man utd
As man utd dey don far win match since den resume from Coronavirus break, Manchester United forward don dey strong but dem no win against ...

0 comments:
Post a Comment