Home »
Premier League
» Lampard dey on top odoi matter
Lampard dey on top odoi matter
Lampard been tell odoi say make he learn from wetin he experience from police. Well the Chelsea player no go face any other allegations of rape but he go miss the match wey dem get against Aston Villa on Sunday due to ankle complaint. Lampard dey happy say dem don settle the issue of rape and he dey excited say the law been dey in their favour, he also follow tok say he wan how odoi go perform for field.
Related Posts:
Neal Maupay don go beg Leno Neal Maupay wep epp Brighton do come back on top Arsenal head but he tok say make dem go learn humility mean say dem too dey rude.Neal Maupay been scores for injury time wey e remain small make refree blow final whistle and d… Read More
Pablo Marii no fit play till next seasonPablo Mari wey be arsenal player don carry injury for ankle. He just manage play 22 minutes against Manchester City on Wednesday before he wound for ankle.Na wetin kon make Arteta sub am for Luiz we come spoil match for dem.M… Read More
Police don collect Pogba motoThis morning as Pogba dey drive commot for airport na so police take stop am collect he moto because say he get French plate number for he car. Maybe he dey think say he still dey france, I'm just saying… Read More
Sex offenderFormer Arsenal player wey be Tyrell Robinson don tok say he dey guilty for having sex with a 14 years old girl the girl name we no know for crown court yesterday. He also took say he post d girl indecent picture for snap chat… Read More
Ndidi: I fit improveNigerian international Wilfred Ndidi dey praise the northern Irish tactician wey dey influence am make he dey better.Wilfred Ndidi dey tell us say Leicester city manager Brendon Rodgers don help am better for he skills since … Read More
Shey make ole give ighalo more time for man utd
As man utd dey don far win match since den resume from Coronavirus break, Manchester United forward don dey strong but dem no win against ...

0 comments:
Post a Comment