Home »
» Una dey welcome
Una dey welcome
As I dey welcome una come my blog which e name na football in pidgin. For here I go dey yan una anything you wan hear on top football for Pidgin English. My name na Anidebe Peter Chisom. I know say almost everybody like sport even if say no be football we sha like one maybe na basketball or tennis but I talk say make I just bring latest talku talku for football.Una dey welcome once again make sure say una always comment for the story we I dey bring come. I go see una later for now make I go bring more story for una.
Shey make ole give ighalo more time for man utd
As man utd dey don far win match since den resume from Coronavirus break, Manchester United forward don dey strong but dem no win against ...
10 comments:
Nice post
Interesting
Man I dey very impressed with this your idea. You suppose know say Capitano geh your back anytime any day.
Thanks bro
My boy is going places💪
The story sweet ooo
I no sabi pigin buh u know say this story enter well wella
Thanks u for your support
Sosoliso keep up
AKA mm pa made
It's mm pa madu
I meant ohh
Nice post bro
Post a Comment